Federal Gornment don drop mouth ordour say no cause for alarm, dis Ebola mata wey pipo don dey fear up and down, say na one case dem don konfam and no need to do social distancing for di obodo Nigeria.
Coordinating Minister of Health and Social Welfare, Dr. Muhammad Pate, naim porporly dis update again, say like dis na di gornment dey active untop di mata.
Hin press tok say any new decision, including whether dem go stop Obule doings for di obodo naija, na based on expert report dem go take run am.