Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
British Prime Minister Keir Starmer don talk say e no go resign, despite say people dey accuse am say e mislead MPs about how e take appoint Peter Mandelson as UK envoy for Washington.
E tuk for parliament say di mata don turn pass tense so no need to raise durst for di mata.
According to report dis mata don cause serious pressure for am, especially as pipo dey call for im to step down after di appointment scandal.
Starmer still insist say if to say im know di security clearance issues before, im for no approve di appointment at all.
Written by: Rilwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026