Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Inspector-General of Police, Tunji Disu don order make dem reduce di number of police tactical teams wey dey operate across Naija.
Lagos State Police Commissioner, Olohundare Jimoh na im relate dis mata for Abuja when police commissioners gather for meeting with di Inspector-General of Police Tunji Disu.
Say, di order na part of di reforms wey di Naija Police Force dey do to improve professionalism, accountability and efficiency.
Written by: News Author
IGP Tunji Disu orders Nigeria police directives NIGERIA POLICE FORCE Nigerian law enforcement update
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026