National

IGP Tuk Why Join Bodi Community Policing Dey Very Important

todayMay 8, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Oga inspector General of Police, Tunji Disu don expose Naija security doings, say e need beta collabo between police and communities to succeed.

Di IG through di Deputy Inspector-General of Police in charge of Logistics and Supply, Kenechukwu Onwuemelie, yarn dis one during di 42nd anniversary celebration of di Police Community Relations Committee for Abuja.

According to di police leadership, PCRC na strong pillar for community policing and e don dey like dat for 42 years, therefore calling community for joinbodi doings to police Naija.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds