National

INEC Fix New 2027 Election Dates, President Election Go Be Jan 16

todayFebruary 27, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di Independent National Electoral Commission (INEC) don announce say Naija go hold new elections by January, 2027.

INEC National Commissioner, Mohammed Haruna, tuk dis one for Abuja on Thursday.

Dem don fix Presidential and National Assembly elections for Saturday, January 16, 2027, and Governorship plus State Assembly elections for Saturday, February 6, 2027.

Haruna say dem change di dates because of wetin di new Electoral Act, 2026 don add on pre-election activities and gbogbonye gbongbonye.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app