Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By Ebi Oboko
Lagos police command share update on wetin dey play for tech business for di obodo naija, say dem don arrest one 35-year-old woman, Modupeola Bamisade, for allegedly scamming over 100 people of more than N500 million.
The Lagos State Police Command say she dey sell iPhones, iPads and other Apple products online, dey offer 50 per cent discount to attract customers.
According to Police source on Wednesday, say she dey use social media influencers to promote her fake sales, but customers never receive their gadgets.
For interrogation, Bamisade agree say na through these influencers she dey reach her victims, an like dis, police dey touchlight di mata.
Written by: News Editor 1
₦500 million scam Nigeria agos police arrest woman iPhone fraud Nigeria LAGOS CRIME NEWS Nigeria internet scam police catch scam suspect
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025