obodo oyinbo

Iran and US Resume Dia Fight

todayOctober 21, 2026 5

Background
share close

US Oga Secretary of State, Marco Rubio, don fry mouth tok say, e go dey very hard to end di war for inside iran .

Hin porporly dis mata give US news tatafo pipo.

US  dey insist say dem go  continue to press Iran until dem stop to dey attack ships for Strait of Hormuz.

Mean wider Iran Foreign Minister, Abbas Araghchi, dey press yarns until US agree to Iran term, dem ma ready to fight till di end of di world.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds