Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Global oil price don jump up afta jaguda pipo go attack at least three ship for Strait of Hormuz.
UK Maritime Trade Operations Centre (UKMTO) report, na im dey report dis one say, di jaguda boys attack Two ship for Kena.
Say dis one sef na based on say Iran dey strike back Middle East aftA US and Israel bomb Iran.
Iran don warn say dem nor go allow any ship pass dia water.
Experts like Saul Kavonic talk say if shipping hapun, oil price fit pass $100 and na so petrol price go jump up too for everywhere.
Written by: Ridwan Agbomeji
Iran attacks ship in Strait of Hormuz Iran ship attack news oil tanker attacked Strait of Hormuz maritime incident
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026