obodo oyinbo

Iran Dey Fear To Admit Say Dem Want Peace Deal- Trump Yarn

todayMarch 26, 2026 4

Background
share close

Donald Trump talk on Wednesday for Republican lawmakers dinner for Washington DC say Iran dey secretly negotiate peace deal with di United States.

Trump claim say even though Abbas Araghchi don earlier deny talks, Iranian officials still dey find way to make agreement.

According to am, dem no dey admit am publicly because dem fear say their own people or even US fit harm dem.

Di statement come as tension still dey between both countries, with talks aimed at reducing conflict and reaching peace deal.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app