obodo oyinbo

Iran Fire Missiles Enter US Base As America do back to sender

todaySeptember 2, 2026 1

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Iran military don show power  fire wicked bomb enter US army bases for Jordan.

Iran Supreme Leader Mojtaba Khamenei don warn America say dem go hear am, as tension between both sides continue to dey rise.

US forces too no waste time, as dem launch fresh bomb attack enter Iran.

As Iran and America dey trade heavy blows, e don be like say “you touch me, I touch you” don turn serious war matter.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds