Iran military

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Iran Warn US & Israel As 20 Million Pipo Gather For Khamenei Burial

Iran top negotiator don sama warning say, if US and Israel refuse to end di war as dem promise, Iran go change am for dem. Dis warning dey come as over 20 million pipo gada  for Tehran for di burial of former Supreme Leader Ali Khamenei, wey kpai follow im family members since di war start. Iran army commander self done swear say dem must revenge di blood of Ayatollah […]

todayJuly 3, 2026 10

obodo oyinbo

How Iran Fires Missiles Across Middle East

Say like dis Iran don fire missile across Middle East afta fresh explosion hapun for Tehran on Tuesday According to local media, say di thing cause power cut for parts of di city. Nor be amebo say US Presido, Donald Trump tuk say e fit attack Iran oil hub, power stations, and water plants to stop dia threat, as dia peace tuk nor dey get head. Israel Prime Minister Benjamin […]

todayMarch 31, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds