Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Israeli soldiers don kpai kpai at least 11 Palestinians for different parts of Gaza,
According to hospital authorities, For Jabalia camp, dem hit tents wey displaced people dey, kill five.
For Khan Younis, another five people Kpai.
Say Dem also kill PIJ commander Sami al-Dahdouh for Tal al-Hawa, east Gaza City, say, di mata, na every day e dey worwor for Gaza.
Written by: Ridwan Agbomeji
Gaza airstrike Israel Defense Forces Israeli soldiers Gaza operation Palestinians killed in Gaza
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026