Lagos

Jaguda Boys Attack Woman SUV For Festac

todaySeptember 18, 2026 1

Background
share close

Nor be small tin for FESTAC, Over 20 jaguda boys gather on top one woman SUV inside Festac Town on Thursday after one okada rider crash enter her car.

Eyewitnesses stand look like film until one good Samaritan run go call police make dem come chase dem away.

As by di time wi package dis report, lagos police command never fry mouth, so di full gist never come out.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds