south west

Jaguda Boys Rascality For Ogun State kpai 6 Pipo

todayJune 11, 2026 5

Background
share close

By: Shalom Ovie

Six pipo naim don kpai after some kidnappers go scata dredging site for Obafemi-Owode LGA, Ogun State.

Dem invade di site early Monday morning as dem try abduct one Chinese national, but di operation fail and violence break out.
Ogun State Police Command confirm say one soldier, one local hunter and four other persons die for di attack.

By Wednesday, residents for Fowowawo, Ajerogun and Magbon-Etido don flee dia homes as shops and activities remain shut over fear.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

Similar posts

south west

City Boy Movement Oga Olufemi Onireti Do Medical Giveaway Oyo Community

By : Jolayemi Olajide Oga Director for City Boy Movement inside Oyo State, Olufemi Onireti, don distribute ogbonge medical equipment and drugs give Esinele community for Oriire Local Government Area on Tuesday. Onireti wire dis beta donation during one solidarity visit to help di pipo afta bad boys go kidnap […]

todayJune 10, 2026 5


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds