Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By Ebi Oboko
Wi Former Presido, Goodluck Jonathan don knack hand for chest say e go dey more active for Peoples Democratic Party matter for 2027 election.
Na PDP National Chairman, Tanimu Turaki (SAN) share dis update after private meeting with di former presido on tuesday.
Turaki waka go Jonathan Maitama office with all National Working Committee, some former governors, party founding fathers, and few selected state chairmo say dem dey find support and guidance.
Written by: News Editor 1
2027 presidency Nigeria Jonathan political comeback Nigeria election updates Nigerian political news PDP crisis PDP leaders meeting PDP strategy 2027
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025