Lagos

Lagos APC Members Ready To Put Body For Tinubu and Hamzat

todayOctober 20, 2026 5

Background
share close

National Chairmo of APC, Prof. Nentawe Yilwatda, Lagos party Chairmo, Cornelius Ojelabi, and baba Govo, Babajide Sanwo-Olu don tell all Lagos APC members make dem deliver di state for Presido Bola Tinubu for 2027.

Dem make dis strong call on Monday for Eko Hotel and Suites inside Lagos during one special one-day retreat for party leaders and senior members of de PBAT-KOH Campaign Council.

Di party leaders drag di matter say everybody must stand strong together and mobilize pipu well for grassroots so dat Dr. Obafemi Hamzat go win Lagos govnor seat alongside all other APC candidates.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds