Lagos

Lagos Continue Free Health Drive Training To Make Road Safe

todayFebruary 13, 2026 7 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State Drivers’ Institute for Ikeja don continue dia free health and retraining programme for commercial drivers today, na 2,000 drivers dem wan train before di end.

General Manager, Tiamiyu Afusat Abike, rake full newspaper say true, true di drivers dey receive serious coaching to stop wawawa driving for lagos

Say, normally Govo Babajide Sanwo-Olu don pay di training fee normally to boost compliance, encourage responsible driving and improve road safety across Lagos.

Senior Special Assistant on Transport and Logistics, Hassan Adekoya, representing di gorment, say afta di training if any driver try am drive wawawa, go hear from di gods of Lagos, dat go face di law beta style.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app