Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, say like dis Lagos state gorment do dey install new streetlights and fix broken ones for major roads and highways to make security stand fit for beta night movement
E put dis one for im Facebook page, say the work na part of the Light-Up Lagos project wey dey in progress.
Di Government teams don do installation for different areas for both Mainland and Island.
According Baba Sanwo olu say di project go hellep pipo wey dey travel late at night or early mormor see road well and safe.
Written by: News Author
Lagos infrastructure development Lagos streetlight project Lagos urban development night road safety Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026