By: Esther Ayoola
Di Lagos State Head of Service, Bode Agoro, don ask public servants make dem start to learn about pension, say e dey improtakpa to avoid confusion later once dem retire.
Agoro tuk dis tuk on Tuesday during Pension Awareness Programme wey Lagos State Pension Commission organize for Public Service Office, Alausa, Ikeja.
E say di programme na serious move to make sure workers for di state wey don retire see di benefit of dia work.