Lagos

Lagos Gornment Blame Blocked Gutter for Flood Wahala

todayJuly 1, 2026 8

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Lagos State Gornment don drop micro soft word say flood na normal thing, but dem dey work to reduce the effect through beta drainage system.

Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, yarn dis one for tv sit down tuk on Wednesday, say no gornment fit stop rain or flood completely, but dem go try.

According to am, wetin gornment fit do na to reduce di damage by improving drainage and other flood control projects.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds