Lagos

Lagos Govment Wan Deal With Sexual Violence Offenders

todaySeptember 25, 2026 5

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Lagos State Gornment don carry new style enter mata,  bring ogbgongelicious law way dem wan use rasckal sexual and gender based violence

Na area  Mama of  Lagos, first lady,  Dr. Ibijoke Sanwo-Olu, carry mata for head power dis law  on Thursday, she porporly marras say, di  policy na proper jazz to hold wicked for pipo neck for house, school, and office.

To tell how e serious reach, Ibijoke carry microphone  swear say, she nor go take anything sexual and gender jaguda doings , say di tin na danger  public health  and human rights.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds