Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos Police commissioner Olohundare Jimoh don shake table oh, say make Lagos resident dey always dey alert of security.
Jimoh dey yarn dis one give tori pipo as im dey mark one year for inside office.
Giving his report card , Jimoh say, just one year im don spend for office, dem don recover over 150 vehicle from jaguda boys, gingering resident to dey at alert always.
Written by: News Author
Lagos Security Alert Lagos security news LAGOS STATE POLICE COMMAND Police Security Warning Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026