By: Mariam Ajayi
Oga Police Commissioner Tijani Fatai parade thirty-two suspects wey dem kramp for different criminal mata, like armed robbery, cultism, and killing of police officer.
Senior man Commissioner, CP Tijani Fatai, naim by himself porporly dis mata give tori pipo today for dia headquarters
Tijani say untop di police Rambo doings, dem recover plenty things including guns, ammunition, stolen cars, and two million five hundred thousand naira cash.
Hin con sti use use style warn all jaguda boys for obodo Lagos, say make dem change from dia bad ways, say if not, once police gbab naim be oyor is your case.