Lagos

Lagos Police Put Strong Security For Eid To Stop Jaguda Boys

todayMarch 19, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State Police command like dis don arrange plenty security measures for Eid-el-Fitr to make sure say pipo stand fit for di celebration.

Police tuk tuk,SP Abimbola Adebisi yarn dis one for statement wey dem release on Wednesday for Lagos.

She tuk say na Inspector-General of Police, Olatunji Disu, and Commissioner of Police, Olohundare Jimoh, give di order for di deployment.

According to di police tuk, tuk, dem don arrange beta intelligence network wey go help police rascal jaguda boys before, during, and afta di festival.

 

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app