Listeners:
Top listeners:
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos
todayDecember 3, 2025 4
By: Esther Ayoola
The Lagos State Government don order contractors handling Eti-Osa/Lekki/Epe Expressway say make dem comot from site on Thursday, 4th December 2025, and return in January 2026.
The announcement come from State Commissioner for Transportation, Oluwaseun Osiyemi, as e ma carry torch light go point area unto how the road mata go be for Epe.
Government talk say the move na to make traffic waka freely during the festive period.
The rehabilitation according to Oluwaseun Osiyemi, the construction area run across from Admiralty Way Junction to Jubilee Bridge (Ajah).
Written by: News Author
Lagos road rehabilitation Lekki Epe Expressway update
todayDecember 12, 2025 7
todayDecember 12, 2025 5