Lagos

Lagos Traffic Arrest Ambulance Driver Say Im Wunjor Dispatch Rider

todayDecember 9, 2025 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Nor be small gbege oh, between Lagos State Traffic Management Authority and  one ambulance driver,  say im go,  wunjor one delivery rider for leg for Odo Iya-Alaro bridge wey dey go Maryland along Ikorodu road.

The two  both of dem drag demsleves for  traffic wella wella, nor be small.

Lagos state traffic management agency tuk tuk person, Adebayo Taofiq, confirm the matter for statement on monday.

Wey dem con explain give tori pipo,  the trafic management talk say,    truck catch fire for the same area earlier, based on anywhow Character and so dem nor go allow the ambulance drive and like this, like this dem don arrest the driver go kirikiri.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app