At first when oga Govo, Babajide Sanwo Olu bringing back di monthly sanitation for Lagos, everywia first blur like say, e first be like say na play, play
Months don pass now and e dey belike like many pipo don dey get use to latest cleaning, why Konfam news tatafo Jolayemi Olajide and her crew enta street of Lagos to know how di every month sanitation package dey be dem.