Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Lagos State Real Estate Regulatory Authority (LASRERA) tuk say dem seal di office of some fake real estate agent for Ikorodu on Wednesday.
Dem accuse di company of pretending to be licensed realtor and dey use fake registration number.
Untop yarnings with newsmen, Special Adviser to di Governor on Housing, Barakat Odunuga-Bakare, say dem dey do dis to protect residents from fraud and restore trust for property business.
Say LASRERA do di operation together with State Task Force as part of government plan to clean up real estate sector.
Written by: News Author
fake real estate agent Lagos LASRERA enforcement action LASRERA Ikorodu office seal real estate fraud Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026