By: Alice Iduh
Real madrid french superstar kylian mbappe no show for training on tuesday as them dey prepare for big champions league clash against manchester city on wednesday.
According to report, di 26-year-old striker weh don score 25 goals for 21 matches this season, break him finger for la liga match against celta vigo on sunday and e get other wahala wey dem sti dey treat for sick bed.
If mbappe no fit play, e go be better yawa for coach xabi alonso, wey don already dey control im emotion from plenty sack reports wey dey fly up and down.