Sports

Modric, Neymar No Fit Carry Dem Star Power Go Mls

todaySeptember 4, 2026 2

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

Luka Modric don miss chance to move go MLS after San Diego FC and Inter Miami show interest for am.

But di Croatian star choose to renew im Real Madrid contract for one more year before e later join AC Milan.

San Diego FC also try to sign former Madrid stars Sergio Ramos and Keylor Navas, but both deals no happen.

Inter Miami sef wan bring Neymar come join Lionel Messi and Luis Suárez, but Neymar renew with Santos, as MLS dream for am remain unlikely.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds