Sports

Naija Football Legend, Chief Festus Onigbinde, Kpai At Age 88

todayMarch 10, 2026 1

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say Naija don lose one of dia big football oga, Chief Festus Onigbinde, wey be di first Nigerian  indigenous coachie for  di Super Eagles.

Di family announced im passing in a statement signed by im Grand pikin, Bolade Adesuyi on Monday.

According to report, di senior man kpai on Monday, and e bin dey 88 years old.

Di family wey konfamate im passing, say Festus na Korrect papa, husband, grandpapa, and padi wey do well for Naija football.

Say Dem go sti announce di funeral arrangements later.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app