OBODO NAIJA

NDLEA Bust Big Drug Syndicate, see  Cocaine wey dem Hide

todayApril 6, 2026 2

Background
share close

Wi National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA don buy robo cup waka scatter one big drug syndicate for Lagos, say dem don dey track am for three weeks.

Director of Media and Advocacy, Femi Babafemi,  na im dey yarn dis one on Sunday for Abuja.

say dem discover cocaine wey dem hide for tins wey get palm kernel extract.

Dat di plan before na to send di drugs go United Kingdom before dem catch dem, and as dem raid di warehouse na so dia plans spoil.

 

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app