Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Naija Football Federation (NFF) don declare say any club wey no show for dis year President Federation Cup State preliminaries go pay N500,000 fine.
NFF’s Director of Competitions, Ruth David, ni dey put dis one for statement on Monday.
Say, State preliminaries go start on Sunday, 22nd March, come run till 26th April.
Final match for State level go hapun either Saturday 25th April or Sunday 26th April.
Written by: News Author
NFF fine clubs NFF President Federation Cup Nigeria Federation Cup sanctions President Federation Cup Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026