Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nigerian navy over di weekend don hold dia awards night for naval dockyard, Victoria island, Lagos, to mark di formal end of dia 2025 activities and celebrate officers wey perform well.
Vice admiral Idi Abbas, chief of naval staff, tell journalists say di event na to recognise officers and ratings wey show dedication and help di navy achieve dia mandate for di year.
Di ceremony, wey sup on saturday evening, use di platform to reward outstanding service and uphold long-standing naval traditions.
Honourable minister of state for defence, Dr Bello Muhammad Matawalle, di mata sweet am as im appia for di event as special guest and dat di navy try for 9ja economy, has di Federal gorment go continue to support dem.
Written by: News Author
Nigerian Police Honours Officers Award Ceremony
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025