Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
One Senoir man for New Naija Peoples Party, Buba Galadima, don shake table jigijigi say boys fit serious with 2027 election, sake of say, dem nor dey get am clear for di President Bola Tinubu gorment.
Di NNPP senior man dey yan dis one for TV sit don tuk on Thursday, say, if Nigerians fit comot President Goodluck Jonathan from office dat time because of security, dem fit run am again against Tinubu.
Galadima say make di gornment dey continue to dey under-estimate public suffering, say e go shock everybodi wey e go hapun for di 2027 elections.
Written by: News Author
Buba Galadima NNPP chief NNPP Galadima
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026