National

OAU First Ladies Hail Oluremi Tinubu For Girl-Child Support

todayFebruary 16, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Naija First lady, Oluremi Tinubu don receive honour from Organization of African First Ladies for Development say, she ma try for girl-child education, hygiene, and health for mothers and childrensis for Naija.

Dem give am di recognition for di 29th and 30th General Assembly for Addis Ababa, where dem also praise her effort to reduce mama and pikin death rate.

In her acceptance, Di First Lady wey Hajiya Nana Shettima represent, press tuk say, African countries need join hand more to solve problems wey women and children dey face, especially for conflict areas.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app