OBODO NAIJA

Obi Hail Seyi Makinde Say E Get Doings To Be President

todaySeptember 8, 2026 5

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Political shocky shocky naim hapun for Abuja on Monday, dis NDC presidential candidate, Peter Obi, whether messi, abi Maradona confusion gadinma, unto say nobody dey see di next move coming.

On Monday na so di presidential candiate enter di inauguration of Allied Peoples Movement, APM presidential candidate, Seyi Makinde, campaign office, say di Oyo state qualify to be presido.

Na so everybody shout Shuuuiiii, what do mean, na di aim drop di bumbshell say Opposition politics nor be do or die affairs.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds