National

Obi Raise Alarm how 60% of Naija Student take Join Yahoo

todayApril 29, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di 2023 presidential candidate of labour, Peter Obi, don raise alarm say Naija dey face serious moral and systemic crisis following claim by EFCC Chairman, Olanipekun Olukoyede, say six out of every ten university students dey involved in internet fraud.

Obi post for X, say if di claim na true, e show say problem dey for Damascus, dat, dis one nor be only crime but failure of values, leadership and institutions across di country.

He add say Nigerians no suppose ignore di mata, as e dey raise serious questions about governance, role models and di moral direction of young people.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds