Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Olympique de Marseille don stop to dey pursue Nigeria coach, Eric Chelle as dem appoint former club captain Habib Beye as new head coach.
Chelle wey be former Mali manager no dey dia radar again afta e change agent to French-based Wilders Sport.
Marseille come settle Beye, and confirm im appointment with 18-month contract.
Written by: Ridwan Agbomeji
Eric Chelle dropped Marseille Habib Beye new head coach Marseille coach news Marseille football club update Olympique Marseille Habib Beye appointment
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026