Lagos

One Person Kpai For Bus Askident Ikorodu

todayJanuary 20, 2026 4

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say, another askident badness hapun for Ikorodu wia busus jam jam demselves igboa On Tuesday For Independence Tunnel Inward Maryland Along Ikorodu Road.

Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) Report Say Di Askident serious say one person kpai for di mata.

According to di LASTMA, dem don tow di motors, while dia Rescue And Recovery Team Dey Manage Traffic And Remove Di scata scata from ground.

Di Crash hapun For Busy Expressway, As LASTMA Warn Drivers To Dey Careful And Observe Road Safety At All Times

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app