Sports

Osimhen Shine As Galatasaray Hammer Fenerbahce 3-0

todayApril 27, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Victor Osimhen do ogbonge scoring return as Galatasaray beat Fenerbahce 3-0 for hot Istanbul derby on Sunday, as dem move closer to dia fourth straight Turkish Super Lig title.

Di Nigerian striker open di scoring for di 40th minute with close-range finish as im come back from wunjury to give Galatasaray advantage for Rams Park.

Baris Alper Yilmaz naim add di second goal from penalty for 67th minute, before Lucas Torreira seal di win with final goal for late stage of di match.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds