Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Di Oxford English Dictionary don add some Nigerian words come dia book, like “mammy market,” and “amala.”
Di update, wey dem release for Wednesday, include over 500 new words, phrases, and tenses.
Di dictionary say dis show how Nigerian language, culture, and food dey influence di world.
Other Naija words wey dem add na “moi moi,” “abeg,” “biko,” and “Ghana Must Go,” plus internet slang like “DM,” “brainfart,” and “chug.”
Written by: News Editor 1
African words in OED Amala Abeg added to dictionary Naija slang in Oxford Dictionary Nigerian language news OED add Nigerian words Yoruba food Amala OED
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025