south west

Oyebanji Vow To Fight Kidnappers After Victims Regain Freedom

todayJuly 6, 2026 5

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Ekiti State Governor Biodun Oyebanji don visit di Eda-Oniyo worshippers wey kidnappers release afta dem spend more dan two months for captivity.

Di govo see di survivors for Ekiti State University Teaching Hospital, wia dem dey receive treatment, and say sugar wan finish am as im see one small pikin regain consciousness.

Oyebanji promise say na di state gornment go pay all di victims’ medical bills.

E still assure residents say im gornment go continue to work with President Bola Tinubu and security agencies to chase criminals jagudas for Ekiti State.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds