Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Stakeholders of All Progressives Congress for Oyo State don joinbodi agree say dem go use hand select dia new executive members for ward and local gornment levels wey go run party affairs for next four years.
For statement wey State Publicity Secretary, Adewale Sadare, release for Ibadan on Sunday, e say dem go follow di guideline wey national leadership drop for di parti congress.
Dem don fix Party headquarters on Wednesday, February 18, 2026 to start congress for about 30 states, including Oyo State ni go put bodi.
Sadare tuk say dem dey take first steps to avoid di kind crisis wey happen for 2018 and 2022 wey spread virus for di party performance for 2019 and 2023 governorship and House of Assembly elections.
Written by: Ridwan Agbomeji
All Progressives Congress (APC) APC party leadership selection Oyo State APC party congress preparation
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026