south west

Oyo Man Fall Inside Well, Fire Service Drag Body Out

todayDecember 5, 2025 4

Background
share close

By: Alice Iduh

Oyo State Fire Service don recover body of one 65-year-old man wey fall inside deep well for Oke-Oga Atipe, Idi-Aga, Ibadan.

Di wahala happen Thursday, December 4, 2025, wen one Mr Damola call di fire service at exactly 9:42 a.m.

report say man don waka enter di well. Fire officers, wey Assistant Chief Fire Superintendent Bamidele Samsudeen lead, rush go di scene, but sadly, dem only fit drag di man body comot.

Dem hand di body over to police team wey SP Idowu dey lead from Agugu Police Division.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app