Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Di People’s Democratic Party, PDP for Lagos, don inaugurate 19 people caretaker committee wey go run di party marras for di state.
Di party talk say di Congress for zone, ward, Local and National levels go hold on January 9, 2026.
Di inauguration happen dis week under di leadership of PDP National Chairmo, Hon. Abdul-Raman Mohammed, represented by PDP deputy national secretary, Engineer Adedeji Doherty.
Doherty tell di new caretaker committee make dem remain united and follow di party constitution well well as dem dey perform dia duties.
Written by: News Editor 1
Lagos PDP leadership news Nigeria political news PDP appoints 19-member committee PDP Lagos caretaker committee PDP party structure Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025