Nigeria political news

5 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos To Do Prayer Meeting For Tinubu’s Re-Election

By: Esther Ayoola Say like dis Lagos Religion pipo wam enter prayer, dat, nothing less dan 55,000 Nigerians naim go gather for Tafawa Balewa Square on Sunday for special prayer for Naija and President Bola Tinubu re-election. Di Director-General of Renewed Hope Network for Lagos, Mohammed Danmole, naim tuk dis one for press briefing for Ikeja on Thursday. Say di prayer go bring Muslims and Christians together to ask for […]

todayMay 8, 2026 16

OBODO NAIJA

FCT Minister and Oyo State Govo banter words to control PDP

By : Jolayemi Olajide FCT Minister, Nyesom Wike don challenge Seyi Makinde faction of Pipos Democratic Party, PDP say make dem open official party account and secretariat if dem really get control of di party structure. Wike tuk dis wan during live media chat for Abuja dis week, say di rival group no get legal power to run PDP matter as court don already settle the case. Governor Makinde on […]

todayMay 7, 2026 12

OBODO NAIJA

Jaguda Boys Gbab Youth Leader For Tinubu-Shettima Campaign

By: Rilwan Agbomeji  Jaduga boys wey people dey talk say na bandits don kidnap Ambassador Bashir Isa Gusau, North-West Youth Leader for Tinubu/Shettima campaign for Zamfara State. Di mata first show for public afta security analyst Bakatsine post am for X on Thursday. According to di post, pass 30 Jaguda boys waka enter Gusau house for Gusau town, gbab am as di gbebe dey happen. Gusau family dey distressed like […]

todayJanuary 29, 2026 21

Lagos

PDP Lagos Set 19-Member Caretaker Committee

By: Rilwan Agbomeji Di People’s Democratic Party, PDP for Lagos, don inaugurate 19 people caretaker committee wey go run di party marras for di state. Di party talk say di Congress for zone, ward, Local and National levels go hold on January 9, 2026. Di inauguration happen dis week under di leadership of PDP National Chairmo, Hon. Abdul-Raman Mohammed, represented by PDP deputy national secretary, Engineer Adedeji Doherty. Doherty tell […]

todayDecember 26, 2025 16

National

Six Rivers Reps Kawasaki Go APC

By: Rilwan Agbomeji Based on di gbege wey dey inside di People’s Democratic Party, anoda set of PDP law makers precisely from Rivers State don buy waka enter di All Progressives Congress. Dis announcement follow di law makers sitting on Tuesday for Abuja. Di law makers include Solomon Bob, Victor Obuzor, Dumnamene Dekor, Cyril Hart, Blessing Amadi and Felix Nwaeke. According to source from di National Assembly, all six of […]

todayDecember 23, 2025 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds