National

PDP Screen 12 Gov Aspirants, Clear Jonathan As Sole Presidential Pick

todayMay 20, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Pipos Democratic Party, interim leadership under Tanimu Turaki don screen 12 governorship aspirants ahead of 2027 election, while dem give former Presido, Goodluck Jonathan automatic ticket to contest presidency.

Former Vice President Namadi Sambo, through former Niger State Govo, Babangida Aliyu, naim announce di development afta dia screening exercise for Abuja on Tuesday.

Meanwhile, Reacting to di move, African Democratic Congress tuk say Jonathan entering di contest go spoil business and dat e go make dem, rethink dia strategies ahead of 2027.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds