Nigeria Politics

53 Results / Page 1 of 6

Background

OBODO NAIJA

Wike Tok Say Na Hin Chase Lawal Comot From PDP

By: Jolayemi Olajide FCT Minister, Nyesom Wike, don fire back at Zamfara Governor, Dauda Lawal, after e call am dat guy. Wike tok dis one on Tuesday during media parley, as e claim say na im make Lawal comot from Peoples Democratic Party, PDP. E talk say even though Lawal get money, im and im people no fit stand against am when dem still dey inside PDP.

todayOctober 13, 2026 4

National

Wike Say Im Main Target Na To Make Sure Tinubu Win 2027 Election

By: Ayobami Dada FCT Minister, Nyesom Wike, don tok am again ooo, say im number one political target now na to make sure say President Bola Ahmed Tinubu win di 2027 presidential election. Wike talk dis on Monday for Abuja after e inspect some ongoing road projects across di Federal Capital Territory (Abuja). E also deny some kind tok say di Rainbow Coalition wey e dey part of na plan […]

todaySeptember 22, 2026 12

OBODO NAIJA

Tinubu Absent For Unga Don Raise Question

By: Ayobami Dada Presido Bola Tinubu no go attend di 81st UNGA for New York dis year, as Vice Presido Kashim Shettima go represent Naija. Hin absent go be the third time and some political opponents don dey use am to their advantage dey tok wetin no good untop the matta But Tinubu’s Senior Special Assistant on Foreign Affairs and Protocol, Ademola Osodi, wey appear untop television interview on sunday […]

todaySeptember 21, 2026 17

Politics

Obi Say Nigeria Must Cut Gornment Cost, Fight Corruption

By: Kofoworola Olayinka Peter Obi don call for reduction in cost of gofnance and stronger fight against corruption to free money for health, education and poverty reduction. Obi make di call while speaking on Naija, saying gornment must unite di country, improve security and channel resources into critical areas. Di former Anambra gofnor also link poverty with insecurity, saying more people wey gornment fit lift out of poverty go help […]

todaySeptember 9, 2026 12

Politics

Peter Obi Say Makinde Qualify to Be Presido

By: Ayobami Dada Peter Obi say Seyi Makinde qualify to become Naija presido for 2027 election. E tok dis on Monday for Abuja during di inauguration of Makinde campaign office, saying e ready work with anybody wey Nigerians genuinely elect. Obi call on politicians to unite and work together to save Naija from hunger, poverty and insecurity.

todaySeptember 7, 2026 11

Politics

Peter Obi Say E Fit Fix Naija If E Become Presido

By: Ayobami Dada Peter Obi say hin record as Anambra gofnor show say e fit improve Naija if Nigerians give am chance to become presido for 2027. Obi promise say e go fight corruption, cut gorment waste, bring order to gofnance, stop election rigging and focus on health, education, security and poverty. Dis come after hin former running mate, Yusuf Datti Baba-Ahmed, say none of di politicians wey dey challenge […]

todaySeptember 7, 2026 13

OBODO NAIJA

Nigerians Criticise Peter Obi

By: Mariam Ajayi Some Nigerians don criticise NDC presidential candidate Peter Obi after e visit Koinonia Global Ministries for Abuja on Sunday. Obi, during di visit, urge Nigerians to pray for politicians, saying dem dey contribute to di problems wey Nigeria dey face. E also ask citizens to pray make politicians stop stealing gornment money and make di country better.

todayAugust 31, 2026 15

Politics

Peter Obi Say Him And Kwankwaso Get One Goal For Nigeria

By: Kofoworola Olayinka NDC presidential candidate, Peter Obi, don say im and im running mate, Rabiu Kwankwaso, get one common goal despite say dem come from different backgrounds to improve di life  of Nigerians, especially poor people. Obi talk dis one for Onitsha, Anambra State, during press conference ahead of di 2027 election. He say Nigeria must invest in people, create jobs and move from importing goods to producing more […]

todayAugust 21, 2026 18

Politics

Peter Obi Challenge 2027 Presidential Candidates

By: Mariam Ajayi Peter Obi don officially start campaign for di 2027 presidential election and e challenge other people wey wan become president to come face Nigerians and answer questions about dia plans for di country. Obi talk dis on Friday for press conference for im residence for Onitsha to mark di start of di 2027 presidential and National Assembly campaigns. Di former presidential candidate say nobody wey dey seek […]

todayAugust 21, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds