Peoples Democratic Party

8 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Natasha Submit PDP Nomination Form, Seek Second Term For Kogi Central

By : Jolayemi Olajide Senator Natasha Akpoti-Uduaghan wey dey represent Kogi Central Senatorial District don officially submit her PDP senatorial nomination form for di party national secretariat, Wadata Plaza for Abuja, dey prepare for di 2027 general elections. After submitting di form, Natasha do one or two tori pipo, say her decision to seek re-election no be just for personal ambition, but to continue purposeful representation for Kogi Central. She […]

todayMay 12, 2026 6

National

Supreme Court Nullify PDP Ibadan Convention

By: Esther Ayoola Nigeria top court don nullify the national convention wey Pipos Democratic Party hold for Ibadan on November 15 and 16, 2025. Say with dis judgment Tanimu Turaki branch otilor, saying dat di Supreme Court tok say dia appeal no get merit. For di split decision, three justices agree say di group break court order wey Federal High Court give before di convention. Justice Stephen Adah come talk […]

todayApril 30, 2026 7

National

Wike Declare Say PDP Door Sti Open For Returnee

By: Esther Ayoola Minister of FCT, Nyesom Wike, on Monday for PDP 108th National Executive Committee (NEC) meeting, say door sti open for dia pipo wey run comot di Pipos Democratic Party to return. Wike give di message as e dey address party leaders and members, and e advise di Abdulrahman Mohammed-led National Working Committee to continue reconciliation work. Im say na through forgiveness, dialogue, and unity, PDP fit rebuild […]

todayApril 21, 2026 6

National

Wike Meet PDP NWC, Tell Dem make plans for No 2027 We Dey Elections

Di National Working Committee (NWC) of PDP Abdulrahman Mohammed branch don run  one meeting  with FCT Minister, Nyesom Wike, for Wadata Plaza, Abuja. Wike tuk say di meeting na to show im support for di party as dem dey prepare for 2027 election. E sti advise dem make dem bring beta plans wey go hellep PDP win elections and remain relevant. Wike also urge dem make dem continue reconciliation with […]

todayApril 17, 2026 9

National

Wike Branch Of Di PDP Tell Members To Ignore Wetin Parti BOT Tuk

By: Esther Ayoola Di Federal Capital Territory (FCT) Minister, Nyesom Wike-backed National Caretaker Working Committee (NCWC) of di Peoples Democratic Party (PDP), don ask party members make dem no mind any wahala or misleading tori wey dey about di party leadership. Di NCWC National Publicity Secretary, Jungudo Mohammed, tuk dis one for Abuja on Sunday as dem dey yarn about wetin dey hapun for di party leadership and di coming […]

todayMarch 23, 2026 13

National

Seyi Makinde Disciples Call Wike Faction To Come Back To Di PDP

By: Esther Ayoola Seyi Makinde Disciples don dey beg members wey dey follow Minister Nyesom Wike an im caretaker committee make dem return back for Pipos Democratic Party leadership. Leader of di  disciples , Laja Adeoye,  ni dey drop dis one for interview for Lagos, say di party dey ready for  reconciliation. E call on Mohammed Abdurahman, Sen. Samuel Nwanyanwu and dia team make dem embrace peace, come join di […]

todayMarch 13, 2026 13

National

Appeal Court Back Federal High Court, Stop INEC From Accepting PDP Ibadan Convention

By: Esther Ayoola Court of Appeal for Abuja don confirm di judgment wey Federal High Court give, wey stop Independent National Electoral Commission (INEC) from recognizing di result of Pipos Democratic Party (PDP) national convention wey happen for Ibadan from Nov. 15 to Nov. 16, 2025. Di appellate court three-member panel tuk say di appeal wey PDP file no get merit at all. Dem say di Federal High Court judge, […]

todayMarch 9, 2026 10

National

Makinde Open New Meeting House For PDP For Oyo State

By: Esther Ayoola Oyo State Govo, Seyi Makinde, don declare say di pipos democratic Party nor get any problem, say pipo wey im dey call “vagabonds” don comot for di parti Makinde yarn dis one on Tuesday for Ibadan during unveiling of Oyo State PDP secretariat. Di Oyo state govo dey tuk dis tuk, afta former Rivers State govo, Nyesom Wike, on Monday for PDP NEC meeting for Abuja vow […]

todayFebruary 4, 2026 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds